24 E get farmer wey go just dey klear en land wen e suppose to dey plant?
Time dey to born and time dey to die; time dey to plant sometin and time dey to harvest wetin yu plant.
Make una listin to wetin I dey tok; make una hear wetin I dey tish una.
Wons e just prepare di soil, e go plant di seed and herb put kon plant wheat, barley and rice for di korna.
God tell Judah and Jerusalem pipol sey, “Una too sturbon! Una heart too hard like strong groun wey shuku-shuku full, wey farmer neva dig.