Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 28:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 So if una nor won listin, God go use strenjas wey go opress and tish una lesin with language wey una nor undastand.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 28:11
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Una nor go ever si sturbon pipol wey go dey speak language wey una nor undastand again.


God sey, “Israel pipol, make una listin! I dey bring enemies kom from far kountry kon attack una. Na kountry wey strong well-well; wey I kreate since; kountry wey una nor know or undastand dia language.


I nor dey send yu go where yu nor go hear wetin dem dey tok, but na Israel pipol I dey send yu go meet.


God word sey: “I go use strenjas wey dey speak wetin odas nor undastand, take tok to my pipol. Dem go tok to dem with strenj language, but my pipol nor go listin to mi.”


God go bring some pipol from far against una and dem go kill una like vulture. And dem bi pipol wey una nor go undastand wetin dem dey tok;


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ