Isaya 26:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 My God, even doh Yu don dey ready to ponish wiked pipol, dem nor still know sey Yu won ponish dem. Dem go si am and shame go katch dem wen dem si how Yu go take judge yor enemies for di world. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |