Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 25:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 God go distroy di high wall wey Moab pipol take dey protet diasef and E go bring dem down forever.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 25:12
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go turn Babilon to where birds and wild animals dey stay and wota wey nor dey go front or back, go full di land. I go swip am trowey, just as pesin dey use broom take swip dirty trowey.”


Dis message na about Moab. True-true na one day God go take distroy am; dem go distroy Ar and Kir wey dey Moab for one singol day.


Yu don turn di towns to where dem dey trow dirty put. Di place where strenjas for dey save before, nor bi town again and nobody go ribuild am.


True-true, pipol wey dey karry body up, God dey bring dem down. E dey distroy and skata towns wey tink sey dem too strong. Yes, E dey trow dem for dust.


Dis na wetin God tok about Moab pipol: “Betta wahala dey kom meet Nebo pipol, bikos dem don distroy and seize Kiriataim town. Dem don skata en strong wall kon make di pipol dey shame.


Dem go distroy Babilon strong wall kon burn dia big-big gate. Evritin wey Babilon build, go skata go like dat.”


sey, ‘Dis na wetin go happen to Babilon. E go sink and e nor go raiz-up again, bikos of di way God go distroy am.’ ” Na here Jeremaya message for finish.


God nor sorry for Jakob shidren-shidren, instead E distroy dia house. Wen E dey vex, E break Jerusalem strong fine wall kon disgrace di kingdom with doz wey dey rule am.


Bikos yu fine, yu kon dey karry body up and dey bihave like fool. Na dis make mi skata yu for groun as warnin to all di oda kings.


Na faith make Jeriko wall fall afta Israel pipol don mash round am for seven days.


Den one angel wey get pawa, pick one big stone, trow am inside sea kon sey: “Na so dem go take trowey Babilon di big town with force enter sea!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ