Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 23:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Who bring all dis wahala kom Tyre wey en pipol na prince and wey pipol dey respet dia tradas well-well for di world?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 23:8
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E even dey boast sey, ‘All my kommanders go bi king!


Una sojas nor even dey di same rank with Assyria soja wey small pass, even if una bring Egypt shariot and sojas kom help una.


Una enemies go kollect una money with evritin wey una get. Dem go break una wall kon skata all di house wey una build with betta money. Dem go take di fine stones, wood, rubi and evritin, den kon trow dem inside sea.


Una tradas many! Dem plenty pass stars for sky! But dem go fly go like lokust.


Tyre pipol build strong house for demsef kon gada many gold and silva like sey na san-san!


Even lantan lite nor go ever shine inside yu again! Dem nor go ever hear sey man and woman dey marry inside yu again. Na yor tradas get pawa pass for dis world, bikos yu take yor majik deceive all di oda kountries!


Bikos of dis, na one day God go ponish am for all en sin with diziz, mourning, honga and dem go burn am with fire, bikos na Oga God wey go judge am, get all di pawa!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ