Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 23:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Una sure sey dis na Tyre, di town where dem for dey celebrate since? Town wey God kreate, wey en pipol dey difren place for di world?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 23:7
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I don even si where savant dey ride horse like sey e bi prince, while prince dey waka like sey e bi savant!


Di whole town dey make nois anyhow. Una pipol wey die, nor die for war, but na honga kill dem.


Make una kry well-well, bikos shuku-shuku and grass don grow kover di land. Make una kry for all di house and towns wey pipol for dey happy before.


E turn face Rama plus di strong-strong towns for Tyre, den e turn face Hosah kon end for di sea near Hebel, Akzib,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ