Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 23:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Sidon pipol, make shame katch una, bikos sea and ocean don rijet una kon dey sey, “Wi neva feel pain like woman wey won born or sey wi don born pikin before; wi neva even train shidren before.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 23:4
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Kanaan shidren na Sidon wey bi en first pikin, Het,


and dia land kon wide from Sidon to Gerar go rish Gaza and from der to Sodom, Gomorrah, Admah and Zeboiim till e rish Lasha.


di kings for Tyre, Sidon and di lands near di sea;


den use am take send message go give Edom, Moab, Ammon, Tyre and Sidon kings thru di pesin wey dey ripresent dem wey dem send kom si King Zedekaya, for Judah.


“Man pikin, make yu tok against Sidon town.


Tell di pipol for der wetin mi God wey get pawa dey tell dem: “Sidon pipol, I bi una enemy and pipol go praiz mi, bikos of wetin I go do una. Dem go know sey na mi bi God wen I don show as I holy rish and afta I ponish evribody wey dey stay Sidon.


God give dem to Israel and en pipol kill and porshu dem go rish Greata Sidon, Misrefot-Maim and Mizpa Valley for di east. Dem kill all of dem finish.


Even lantan lite nor go ever shine inside yu again! Dem nor go ever hear sey man and woman dey marry inside yu again. Na yor tradas get pawa pass for dis world, bikos yu take yor majik deceive all di oda kountries!


Israel pipol sin against God, bikos dem kon dey woship Baal, Ashtoret and Siria, Sidon, Moab, Ammon and Filistia pipol gods. Dem forget God kon stop to woship am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ