14 So, una wey dey drive big ship, make una kry well-well, bikos dem don distroy di town where una for bin dey save.
Yes! E go sink and distroy big and fine-fine ship.
Dis message na about Tyre pipol. Una wey dey drive ship, make una kry with pain. Dem don skata una house and dem tell una di news as una ship dey kom from Cyprus.
So, Foenicia pipol wey dey stay near di sea, make una kry well-well! Make una run go Tarshish!