Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 22:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Una si all di wall wey dem break for David Town. Una store wota for di pool wey dey bottom.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 22:9
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di remainin tins wey Hezekaya do, plus all wetin e get and how e build pool where wota go from dey kom di town, dem rite am put for Judah kings history book.


King Hezekaya block where wota from dey kom on-top Gihon kon direct am go di west side for David Town. So, God kon bless King Hezekaya for evritin wey e do.


Nehemaya wey bi Azbuk pikin, wey dey rule half of Bet-Zur aria, ripair di next side go rish David Grave, with di pool and di Sojas House.


Una kount di house for Jerusalem kon skata some house, so dat una go fit si tins wey una go take ribuild di walls.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ