8 Nobody dey defend Judah town again; all di pipol wey dey der don fall and dia sojas don run go bring dia swod from where dem hide dem put.
E still use gold wey almost rish four pounds take make three hundred shield kon put all of dem for di hall wey dey Lebanon forest.
E koll am “Di Palis for di Lebanon Forest.” E long rish 150 fit, wide rish 75 fit and e high rish 45 fit. E get four rows wey dem make with cedar pilas and cedar wood dey on-top di pilas too.
Yor neck fine well-well like David towa and e round and smooth and yu wear necklace wey get 1,000 tins wey dey guide am.
Na shariot full Judah valley wey good well-well. Strong Sojas stand for Jerusalem gate.