Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 22:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Na shariot full Judah valley wey good well-well. Strong Sojas stand for Jerusalem gate.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 22:7
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Sojas ride horse from Elam land kom and dem karry bows and arrows. Sojas from Kir don dey ready to fight too.


Nobody dey defend Judah town again; all di pipol wey dey der don fall and dia sojas don run go bring dia swod from where dem hide dem put.


E go pass di same road wey e take kom go back and e nor go enter dis town. Mi, wey bi God, don tok.


All di sojas for nort, I go soon koll dem kom attack Jerusalem. Dia kings go build dia throne for Jerusalem gate kon distroy all di walls wey dey guide di town. Den dem go attack all di towns for Judah.


Tie am well-well! Make wall round am, den guide am with sojas and betta iron gate.


Make yu take one iron pan kon set am up like wall between yu and di town. Den turn make yu face Jerusalem to show sey dem nor go fit eskape wen dia enemies dey kom distroy dem. Dis go bi warnin to Israel pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ