Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 22:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 God go remove yu from yor pozishon. E go trow yu komot from yor ofis.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 22:19
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But God go distroy yu wons and for all. E go remove yu from yor house kon distroy yu from dis world.


Evry tree for di land go know sey na mi bi God. I go kut di trees wey tall and di ones wey short, I go make dem tall. I go make green trees dry kon make dry trees, green. Mi wey bi God don tok and I go do wetin I sey I go do.”


E don remove rulers from dia throne and pipol wey bring demsef down, E don karry dem go up.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ