Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 22:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 E go pick yu like ball kon trow yu go anoda land wey far well-well. Yu go die for der near di shariot wey dey make yu karry body anyhow. Yu bi disgrace for yor oga house.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 22:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem go porshu dem from where pipol stay kon still porshu dem from lite enter darkness.


But God go distroy yu wons and for all. E go remove yu from yor house kon distroy yu from dis world.


Even doh dis pipol dey make nois like heavy wave for sea, wen God shaut for dem, dem go turn run go one far land and na breeze go karry dem like leaf for hill or like dirty wey strong breeze blow.


Yu dey feel sey yu dey important, but God go pick yu trowey for bush.


Naw, Amazaya, God dey tell yu sey, “ ‘Yor wife go turn ashawo for di town and dem go kill yor shidren for war. Dem go divide yor land kon gi-am to oda pipol and yu yorsef go die for yor enemies kountry. Dem go must take Israel pipol from dia own land kon karry dem go anoda land as slave.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ