Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 21:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Den God tell mi, “Make yu go put pipol make dem dey guide, so dat dem go tell yu evritin wey dem si.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 21:6
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E kom down kon tell di king and di king sey, “If na only en dey kom, e dey bring good news.” Di man still dey run kom.


So wen I si di men wey dey guide for nite, I kon ask dem, “Una si my love?”


Jerusalem pipol, I go put pipol wey go dey guide una walls and dem nor go kwayet both for day and nite. But una wey dey pray give God, make una nor stop at-all.


“Man pikin, I dey make yu di pesin wey go wosh ova Israel pipol. Yu go tell dem di warnin wey I give yu.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ