Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 21:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Dem don arrange di party tabol; put rug for groun where pipol wey dem invite go sidan put. But as dem dey chop and drink, dem kon hear di kommand, “Una wey bi sojas, make una prepare for war!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 21:5
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make rain or dew nor fall for Mount Gilboa, make di fields nor produce fruit at-all! Bikos na for der dem for disgrace strong sojas with all di pawa wey dem get. Dem abandon Saul shield wey e take dey protet ensef and dem nor rub oil put.


Make yu go on-top di hill go raiz di war flag! Make yu shaut and wave yor hand, so dat di sojas go fit enter di prince gate.


Egypt offisa dey shaut, “Make una ready una weapon kon mash go fight!


So God go use Media kings take distroy Babilon. E go revensh bikos of en temple wey Babilon sojas distroy. Media sojas oga kon kommand sey, ‘Make una sharp una arrow and karry una shield!


As dem dey hongry, I go prepare food, so dat dem go chop and drink kon happy. Den dem go sleep kon die go like dat.


I go make en ofisas, wise men, leaders and sojas drink anyhow. Dem go sleep and dem nor go wake-up again. Mi, wey bi God, don tok. I bi di Oga God wey dey mighty.


If resureshon nor dey, wetin kon bi my gain, afta I don fight wiked animal for Efesus? Na bikos of pride make mi do am? If na so, e go good make wi dey chop and drink bikos tumoro wi go die.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ