Isaya 2:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English22 So make una stop to trust human being, bikos dem just dey breath thru dia nose. Wetin dis pipol bi sef? So make una stop to trust human being pawa. All of dem go die one day, so how dem won take help una? အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |