14 kon level di high mountins and hills,
Yu mountin wey get many top, why yu dey jealous di mountin wey God won stay? True-true, God go stay der forever.
with evry high towa and strong wall.
For dat time wen dem kill pipol well-well and di towas don fall, wota go dey flow kom from evry mountin and hill.
God go raiz-up evry valley and E go level evry mountin and hill. All di bend-bend road go strait and di rof place go smooth.
pipol wey dey karry body up; doz wey nor wont make odas know God and as wi dey do like dis, pipol dey obey Christ.