Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 2:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 E go distroy all di tall cedar trees for Lebanon, with di oak trees for Bashan

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 2:13
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God vois dey break mighty cedar tree! Yes, e dey skata cedar trees for Lebanon.


Cypress trees and cedars for Lebanon dey happy bikos di king don fall, so nobody go kut dem trowey again.


Di land don dry and nor-tin dey inside again. Lebanon forest don dry finish; Sharon valley bi like desert naw and di trees for Bashan and Karmel mountin don dry finish.


Yu send yor savant kom boast give mi sey yu don defeat di highest mountins for Lebanon with all yor shariot. Yu dey boast sey yu dey kut di cedars tree wey tall pass and di cypress tree wey fine pass for der. Yu still sey yu don rish di place wey far pass for di forest


Dem use oak tree from Bashan take do di padol kon make di chair with wood from Cyprus, den kover am with ivory.


So I go distroy Judah kon burn all di strong-strong buildings wey dey Jerusalem rish groun.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ