Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 19:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Pipol wey dey make linen klot, go konfuse well-well and dem nor go know wetin to do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 19:9
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon buy en horse from Egypt and Silisia; doz wey dey sell for di king, na dem buy dem kom from Silisia for di normal prize.


Na wetin Hiram make bi dis: di two pilas; di two top for di pilas wey bi like bowl; di art work wey dey di bowl on-top di two pilas;


Shelah na one among Judah sons and na-im born Er wey Leka papa; Laada wey bi Maresha papa from Bet-Ashbea town where dem for dey make linen;


I don dress my bed with fine kolour linen wey I bring from Egypt.


Na linen dem take make di sail; betta linen wey dem bring from Egypt and na from far yu go know, wons yu si am. Purpol klot wey fine pass for Cyprus, na-im dem take kover di window.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ