Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 19:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Fishermen go kry well-well. Yes! Pipol wey dey katch fish der and doz wey dey trow net for di river, go dey kry with pain.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 19:8
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen all di fish dem inside di river don die, di river kon dey smell and Egypt pipol nor fit drink from di wota again.


For En-Gedi go rish En-Eglaim wota, pipol dey go der go katch fish. Dem dey katch difren fish for der just as dem dey katch for Mediterranean Sea.


Babilon pipol dey hook and katch pipol like fish kon karry dem go for net as dem dey happy bikos of wetin dem katch.


Yu go allow dem ponish pipol forever? Dem go dey distroy nashons forever?


Wen wi dey for Egypt, wi dey chop any fish wey wi wont for free. Remember di cucumber, wotamelon, leeks, onions and di garlic dem wey wi dey chop.


“ ‘Wi blow flute for una, but una nor gri dance, wi dey kry for awa pesin wey die, but una nor follow us kry.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ