Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 19:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 All di plants wey dey float on-top di river, go dry; evritin wey dem plant near River Nile go die and breeze go blow dem trowey.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 19:7
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

e kon si seven melu wey fat and fine well-well dey kom out from di river go chop for di field.


Una wey dey Tarshish, make una travel go back to una land, just as pesin dey cross River Nile, bikos Tyre don skata.


go sell food wey dem harvest for Egypt and dey do business with pipol for oda kountry.


di pipol go still dey happy, bikos wota go dey plenty for dem to plant dia seed and dia animals go dey save, bikos dem go si grass chop.”


Rain nor fall since so dia land dey strong and doz wey dey plant, don taya and dem nor know wetin to do.


Naw, dem plant am for desert; di place wey dry and nor get wota.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ