Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 19:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 River Nile go dry and all di oda river for Egypt go dry finish.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 19:5
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Like wota wey stop to flow and river wey dry,


Naw, Nimrim river don dry; all di grass wey near am don dry too and no green grass remain for der again.


God stresh en hand go di sea kon konker kingdoms, den kommand make dem distroy all di strong town for Kanaan.


kon dig well and drink betta wota for pipol land. Yu sey wons yor soja leg tosh River Nile, di wota go dry at wons.


Why my pipol nor ansa wen I go meet dem sey I go save dem? Why dem nor ansa wen I koll dem? I nor get pawa rish to save dem? But I fit kommand di sea make e dry kon turn river to desert, so dat di fish dem go die.


Dis na wetin God tell Jerusalem pipol: “I go bi una lawyer kon judge una kase, den I go fight for una. I go dry Babilon rivers.


I go turn River Nile to dry land kon make wiked pipol rule Egypt. Yes! Strenjas go skata di whole town. Mi, wey bi God, don tok.”


Dem go cross rof river and I go stop di wave and Nile River go dry finish. Assyria wey bin dey karry body up, go honbol demsef and Egypt wey dey strong, nor go get pawa again.


If Egypt pipol nor gri celebrate Shelta Feast, di same diziz wey God send go all di nashons wey nor gri celebrate di feast, go katch dem too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ