Isaya 19:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English24 Wen dat time rish, Israel pipol go bi di same with Egypt and Assyria pipol and dis three nashon go bi blessing to di whole world. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Judah and Israel pipol! Before-before, strenjas dey curse diasef sey, ‘Make di kind wahala wey fall press Judah and Israel pipol, fall press yu!’ But I go save una and doz strenjas go still tell each oda sey, ‘Make yu receive di same blessing wey Judah and Israel pipol get!’ So make una get hope and nor fear.”