Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 18:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 where messenjas dey travel pass with boat wey dem take soft wood make. Di messenjas go meet pipol wey tall and get smooth skin; pipol wey dem dey fear for evriwhere; wey dia nashon dey strong and always dey win war and wey river divide dia land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 18:2
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Zera wey kom from Kush attack dem with 1,000,000 sojas and 300 shariot. E go Maresha,


Kush and Libya pipol nor get plenty sojas, shariot and many men wey dey ride horse for dem? But wen yu trust God, E kon give dem to yu.


My life just dey rush pass like speed boat; like eagle wey won katch rabbit.


but as e nor fit hide am again, e take basket wey dem make with soft wood kon wrap am, so dat wota nor go enter inside. E put di pikin inside kon put am near di grass dem wey dey River Nile korna.


For dat time, di pipol wey tall and get smooth skin, wey pipol dey fear for evriwhere; wey dia nashon dey strong and always dey win war and wey river divide dia land, go kom pay respet to God wey dey lead heaven sojas. Dem go kom honor God wey dey lead heaven sojas for di place wey E choose to stay for Mount Zion.


So I kon go meet and tell Edom pipol sey, “I don receive message from God. E don send messenja go tell all di nashons sey make dem gada dia sojas and make dem ready kon attack una.


“For dat same day afta I don distroy Egypt finish, I go send messenjas for ship go tell Ethiopia pipol sey wahala dey kom. Dem dey tink sey dem dey save, but naw, fear go katch dem.”


Dis na di vishon wey God give Obadaya about Edom pipol. God send en savant kom di nashons and dem hear di message wey God give dem sey: “Make una ready! Make una gada una sojas go fight Edom pipol!”


Pipol dey fear dem well-well and dem dey do wetin dem like.


Make una listin, I don give una pawa to waka on-top snake and skorpion and to ovakom all di enemy pawa, so nor-tin go fit wound una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ