Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 16:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 So, I kry for Sibmah vine, just as I kry for Jazer. I dey kry for Heshbon and Elealeh pipol, bikos dem distroy all di food wey dem plant.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 16:9
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu don make di pipol plenty kon give dem great joy. Dem dey happy for yor present, just as doz wey dey harvest wetin dem plant dey happy or as sojas dey celebrate wen dem divide wetin dem karry kom from war.


Mi too, go stay for Mizpa to tok for una wen Babilon pipol kom here. Una fit gada and store wine, fruit and olive oil kon stay for di village wey una don choose.”


So dem komot from where dem dey kon go stay Judah. Dem kom meet Gedalaya for Mizpa and dem harvest many wine and fruit for der.


Dem go skrape dia hair for una kon wear sak klot. Dia heart go bitter as dem dey kry.


“Man pikin, kry for Egypt pipol. Send dem with di oda kountries wey get pawa go where dead body dey.


All of dem go dia vineyard go pick grape kon make wine take do party. Dem go dia god temple dey drink, chop and curse Abimelek.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ