Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 15:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 True-true, pipol dey hear as Moab pipol dey kry for evriwhere and dia kry dey rish Eglaim and Beer-Elim town.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 15:8
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos of dis, di pipol karry evritin wey dem don make and keep kon go Willows Valley.


Na blood full Demon river! God sey, “I go kause more trobol for Dimon town. One lion go kom attack and kill Moab pipol wey dey won eskape and di remainin pipol wey dey di land.”


For En-Gedi go rish En-Eglaim wota, pipol dey go der go katch fish. Dem dey katch difren fish for der just as dem dey katch for Mediterranean Sea.


So from der, dem kon go Beer; dat na di well where God for tok to Moses sey, “Make yu gada di pipol and I go give dem wota.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ