Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 14:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Before-before, dem dey play music with harp to give yu respet, but naw, yu dey with dead pipol. Yu liedan for worm bed kon use di worms take do kover klot.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 14:11
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But evribody must die. Dem dey beri who don die and worm dey kover di body.


Di whole town dey make nois anyhow. Una pipol wey die, nor die for war, but na honga kill dem.


Deat go open en mout wide dey wait dem and all di big and betta pipol with doz wey dey celebrate for Jerusalem, go soon enter deat mout.


Dem go vanish like klot wey ant chop! But wen I diliver una, e go last forever; my viktory go last forever.”


All doz wey bin fight mi, dem go si dia dead body for road. Di worms wey chop dem nor go ever die and dem nor go ever kwensh di fire wey go burn dem. Dia dead body nor go dey good for human being to si.”


I go stop all una song and di music wey una harp dey play.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ