Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 13:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Anybody wey dem katch, dem go shuk am die and anybody wey dem seize, na swod go kill-am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 13:15
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos dem dey run from swod, bow and all di bad weapons wey dem take dey fight war, bikos dem nor won die.


I don open di place where I keep my swods and war tins put. I don karry di swod wey I go take distroy, bikos mi, di Oga God wey dey rule evritin, get work to do for Babilon.


Make una kill all dia sojas anyhow! Babilon pipol own don finish, bikos di time don rish wen I must ponish dem.


Na so too, I use una take kill men and wimen; kut both old and yong pipol and kill boys and girls too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ