7 Melu and bear go chop togeda and dia pikin go liedan togeda with happiness. Den lion go dey chop grass like melu.
Snake wey get poizin nor go bite small pikin, even if e near am or put hand for en mout.
Wolf and sheep go dey chop togeda; lions go chop grass like melu, while snake go chop san and dem nor go dey wiked again. Nor-tin wey go kause wahala or evil go dey for my holy mountin for Zion again.”