Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 10:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 But Assyria king get en own wiked plan for mind, wey bi to distroy many nashons.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 10:7
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Even doh una mind na to kill mi, but God let am bi like dat, make betta tins for happen, so dat many pipol go dey save as una dey si today so.


E even dey boast sey, ‘All my kommanders go bi king!


Make una si Kaldean town, pipol wey nor know where dem from kom! Assyria pipol don turn di land to where wild animals dey stay. Dem don skata dia towas, distroy dia strong town kon turn am to where dem dey trow dirty put.


e burn all dia gods wey nor bi god at-all, bikos dem bi image wey human being use dia hands make.


I dey give Egypt as payment for di work wey e do, bikos en sojas dey work for mi.” Mi, God wey get pawa, don tok.


E go dey happy for en viktory and all di many sojas wey e kill, but e nor go always dey win.


Na who bi dat wiked pesin for Nineveh wey dey plan against God?


na Judas sell dis man give Jew pipol, bikos na so God plan am from biginnin. Una know sey una kill-am, wen una gi-am to di sojas make dem nail am for cross.


But God kon raiz am up afta E don gi-am pawa to win deat, bikos deat nor get pawa to hold am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ