Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 10:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Yes! Oga God wey get pawa go bring distroshon kom di whole kountry, bikos E don tok am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 10:23
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E stop all di war for di eart kon break di bow and skata di spear, den E burn di shield with fire.


So make una nor laf as I dey warn una, if not, e go hard una well-well to eskape. Bikos I hear wen God wey get pawa sey E go distroy di whole kountry.


“Den di king go do wetin e like. E go dey make mout and karry body up sey, ‘I get pawa pass any oda god. I even high pass God wey dey heaven.’ E go dey susid until di time wey God won ponish am, don rish. God go do wetin E don plan.


Yu nor fit kompare God with anybody for dis world. E dey do wetin E like with di angels for heaven and pipol for dis world. Nobody fit shalenge or ask am, “Wetin Yu tink sey Yu dey do?”


“ ‘Dat ruler go enter agriment with many pipol for one week, den for di middle of dat week, e go stop all di sakrifice and ofrin. Den e go start one bad tin wey go kause wahala and tins go bi like dat, until di time wey God sey E won distroy di wayo pesin wey kause di wahala.’ ”


Bikos God go kwik do wetin E sey E wont do for dis world, E go kom judge di world.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ