Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 10:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 But God sey, “Axe go fit sey e big pass di man wey dey use am? Abi cutlass dey important pass pesin wey dey use am kut sometin? Nor bi gun dey karry pesin wey hold am, but na di pesin dey karry am.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 10:15
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God sey, “I dey use Assyria pipol as weapon to take ponish pipol wey I dey vex for.


Dem dey turn evritin up-side-down. Wish one dey important pass: di pesin wey dey mold di klay or di klay? Wetin pesin make fit ask am, “Na yu make mi?” Abi di pot fit tell who dey make am sey, “Yu know wetin yu dey do so?”


“ ‘Who yu tink sey yu dey curse and laf since? Yu nor dey respet mi wey bi Israel God wey dey holy.


E nor go betta for di pesin wey dey argue with di Pesin wey kreate am! Pesin wey bi like ordinary pot for where oda pots dey for groun. Klay fit tell who dey use am sey, “Wetin yu dey do?” Abi di pot wey yu dey make fit sey, “Yu nor know work at-all?”


Wen dat time rish, God go bring di pesin wey dey barber hair for Eufrates side, wey bi Assyria king and e go kut di hair wey dey una face, head and body komot.


Wen dem dey kom kill yu, yu go still tok sey yu bi god? By di time yu go si di pipol wey won kill yu, yu go know sey yu nor bi god, but na ordinary human being yu bi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ