Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 10:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 So just as I don do to Samaria and all en juju, na so too I go do to Jerusalem and all di juju wey dem dey woship.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 10:11
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E get any god for di oda kountry wey don save en pipol from Assyria king pawa?


E seize Judah town wey dem fence well-well kon mash face Jerusalem.


Juju still full dia land too and dem dey woship tins wey dem use dia hand take make.


Oga God, difren-difren pipol don rule us, but na only Yu wi go dey praiz forever.


“Make una nor let Hezekaya deceive una sey God go save una. E get any god wey fit save en pipol from Assyria king?


e burn all dia gods wey nor bi god at-all, bikos dem bi image wey human being use dia hands make.


Yor senior sista na Samaria for nort. Yor yonga sista na Sodom for sout.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ