10 Even kingdoms wey dia juju strong and fine pass Jerusalem and Samaria own, I still distroy dem.
Dem dey tok about Jerusalem God like sey na one ordinary pesin for di nashon.
Di king go katch all en enemies. E go seize evribody wey hate am with en strong rite hand.
All di nashons bi like bird house for my hand and I gada dia propaty just as dem dey gada egg. Yes! No feada fit make mi fear and no bird fit open en mout sey e won bite mi!”
e burn all dia gods wey nor bi god at-all, bikos dem bi image wey human being use dia hands make.