Isaya 10:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 Una own don finish! Una wey dey make wiked laws and dey opress my pipol. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
“E go bad for una wey dey tish di law and una Farisee pipol, una wey dey pritend! Una dey give one out of evry ten tins wey una get, but una nor dey do di important tin wey di law tok, wey bi to give korrect judgement, to trit pipol well and to do wetin dey good! Una suppose to dey do dis tins join di oda one.