Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 1:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Jerusalem pipol, before-before, una bi like silva, but naw, una don dey yuzles. Una bi like good wine before, but naw, una bi like ordinary wota.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 1:22
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu swip wiked pipol komot dis world like dirty; know wonder I dey love to obey yor laws!


Di town wey dey faithful before, don dey do like ashawo! Na only holy men dey inside before, but naw, na doz wey dey kill pipol, remain.


Una leaders don rijet mi and na tif bi dia friends; dem dey always kollect bribe from pipol. If pipol wey nor get papa and mama and doz wey dia husband don die bring dia kase kom meet una, una nor dey defend or listin to dem.


Afta dem don drink plenty wine, dem go-go sleep with ashawo; bikos dem like disgrace pass honor.


But God tell dem, “Israel and Judah pipol, wetin I won take una do? Bikos di love wey una get for mi dey kwik disappear like dew for morning; like dew wey dey vanish wen day dey break.


Wi nor bi like odas wey dey do God word like sey na sometin wey dem fit sell; but bikos na God send us kom, wi dey tok di trut for en present, as Christ savant.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ