Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hosea 9:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Efraim pipol go bi like plant wey en rut don dry and nor dey bear fruit again. Dem nor go get shidren and even if dem get, I go kill di ones wey dem like pass.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hosea 9:16
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den I si anoda seven korn head wey tin and wey sun don burn small dey grow kom out too.


Dia rut don dry finish and dia branches go skata.


Dem bi like yong plants wey just dey grow kom out wey pipol rut trowey. Wen God send en breeze kom, di flower dey dry and blow komot like grass.


So, as straw and dry grass dey burn for fire, na so too dia life and all di betta tins wey dem get, go dry and blow trowey, bikos dem don rijet wetin Israel God wey get pawa, tish us.


I tell Israel pipol dis message: ‘Una dey happy, bikos of una temple. Una like to dey look and go der, but I go distroy am and di small-small pipol wey una get for Jerusalem go die for war.’


Dem go opress and judge Israel pipol anyhow, bikos dem don make up dia mind to serve juju.


Wen una plant breeze, una go harvest heavy rain. Una korn nor go produce bread. Even if e produce, na strenjas go chop am.


Oga God sey, “True-true, Judgement day dey kom; e go kom like strong fire. All doz sturbon and wiked pipol go fall and dat day dem go burn die. Both dia rut and branches go burn finish.


Di swod go bring deat for outside and for inside, fear go kill both men and wimen; small pikin and di ones wey don big.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ