Hosea 7:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 God sey, “Efraim pipol bi like bread wey nor don. Dem don join and put hope for di towns wey dey round dem အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Afta dem don do all dis tins finish, some among Israel leaders kom meet and tell mi, Di pipol, di priest and Levi pipol neva separate demsef from di pipol wey dey di kountries wey near dem. Dem still dey do tins with Ammon, Moab, Egypt, Kanaan, Hit, Periz, Jebus and Amor pipol. Dem dey do di same yeye tins wey doz pipol dey do.