Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hosea 5:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 “God sey, “Judah leaders bi like pipol wey dey kut pipol land take. So I go pour my vexnashon like heavy rain for dia body.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hosea 5:10
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So make evribody wey dey fear God pray to am as time still dey, so dat dem nor go sofa for judgement day.


Make Yu pour yor judgement for dia head and make yor strong vexnashon distroy dem!


Evriday, pipol gada round mi like wota kon join togeda dey opress mi.


To start kworel bi like wen yu leave wota make e dey rush; so e go good make yu stop am, before e go kause big wahala.


Make yu nor remove di old boundary stone wey yor grand-grand papa dem take mark where dia land for end.


Una leaders don rijet mi and na tif bi dia friends; dem dey always kollect bribe from pipol. If pipol wey nor get papa and mama and doz wey dia husband don die bring dia kase kom meet una, una nor dey defend or listin to dem.


Just as silva dey melt for fire, na so too dem go melt for Jerusalem, den dem go know and feel my vexnashon.”


E nor go tey before una go feel as my vexnashon strong rish. I go judge una akordin to wetin una do and I go pay una back for all di wiked tins wey una do.


Wen rain fall, wota kon full di groun, den strong breeze kon blow di house, na wons e go fall skata for groun.”


But di pesin wey hear my word and e nor do am, e bi like man wey build house wey nor get strong foundashon. Wen big wota kom, di house go fall skata.”


Wen una rish di land wey di Oga una God dey give una, make una nor ever tif anoda pesin land or komot di boundary stone for where una grand-grand papa sey make dem put am.


Anybody wey tif en neighbour propaty or kut en neighbour land join e own, na curse go follow am. Den all di pipol go ansa, “Amen.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ