Hosea 4:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 I nor go ponish una dotas wen dem dey do ashawo or una dota in-law wen dem dey sleep with anoda pesin husband, bikos di men for di temple dey make sakrifice and sleep with ashawo too. So, pipol wey nor get sense, na distroshon go end dia life. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |