Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hosea 12:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Oga God wey dey mighty; na God bi en name forever.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hosea 12:5
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Jakob wake-up kon sey, “True-true, God dey dis place and I nor know!”


So Jakob koll di place Penuel, kon sey, “I don si God face-to-face and I still dey alive.”


Afta Jakob kom back from Paddan Aram, God appear to am again kon bless am.


So my God, yor name go dey forever. My Oga God, dem go respet Yu forever,


All of una wey dey fear God, make una sing to am!


God still tell Moses, “Yu must tell Israel pipol sey, ‘God wey bi una grand-grand papa God; di Pesin wey bi Abraham, Isaak and Jakob God, na-im send mi kom meet una.’ Dis na my name forever and dis na wetin pipol go take remember mi from one generashon go rish anoda.


Na mi bi God and na my name bi dat; I nor go share my glory with anybody or let juju follow mi share my praiz.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ