Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hosea 12:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Na breeze Efraim pipol dey chop. Dem dey porshu breeze from morning go rish nite. Dem dey gada lie and wahala kon enter agriment with Assyria and dey do business with Egypt pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hosea 12:1
20 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den e still si anoda seven korn head wey tin and wey sun don burn small and dem dey grow kom out too.


Assyria king, Pul kon attack di land and Menahem kon gi-am 1,000 silva, so dat di king go support and help am kontrol di kingdom.


E still build juju place for Judah hills, den Jerusalem and Judah pipol nor kon dey obey di Oga dia God.


“Pesin wey get sense dey tok anyhow? Abi di east wind fit make am beleful?


But dem dey lie give God kon dey tok anyhow.


Wetin make una dey waka anyhow and dey shange una ways? Just as Assyria pipol disgrace una, na so too Egypt pipol go do una.


So breeze go blow una leaders trowey; dem go karry all una tins go. Den, dem go disgrace and make una shame, bikos of all di wiked tins wey una do.


Just as I porshu Israel pipol wey bi una relashon, na so too, I go porshu una komot from my front. Mi, Oga God, don tok.”


Wi don make agriment with Egypt and Assyria pipol, so dat wi go get enough food to chop make honga nor for kill us.


Yes, dem don plant am, but e go fit prosper? E nor go die wen breeze blow kom from east? Abi e nor go dry finish for where e for dey grow?”


Israel pipol surround mi with lie-lie; na wayo full Efraim, but Judah pipol still trust and dey faithful to God wey dey holy.


I nor go ponish una, bikos I dey vex; I nor go distroy Efraim again, bikos I bi God and I nor bi man. Mi wey dey holy, dey with una. I nor go vex kom meet una.


But even doh Israel pipol nor dey faithful to mi, make una, Judah pipol nor bihave like dem. Make una nor go woship for Gilgal or Bethel or use God name take make promise for der.


So, breeze go karry dem go and dem go shame sey dem dey offa sakrifice give juju.”


Wen Israel si as e dey sick and Judah si as e sore big rish, dem kon go meet Assyria great king make e kom help dem, but e nor fit cure or heal dia wound.


“Wen ever I sey I won heal and make my pipol, Israel prosper again, dia wikedness and di bad-bad tins wey dem dey do, nor dey allow mi do am. Samaria pipol dey shit each oda and dey do bad tins. Dem dey break enter pipol house and dey tif waka for street.


Efraim pipol dey waka up-and-down like bird wey dem dey kwik deceive; dem koll Egypt pipol make dem kom help dem fight; but afta, dem run go koll Assyria pipol too!


Wen una plant breeze, una go harvest heavy rain. Una korn nor go produce bread. Even if e produce, na strenjas go chop am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ