Hosea 10:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 Dem go skata di juju house on-top di hill for Aven where Israel pipol for dey go woship am. Shuku-shuku and grass go grow kover dia altars. Di pipol go shaut koll di mountins sey, “Make yu kom hide us!” Dem go tell di hill, “Make yu kom kover us!” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |