Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hosea 10:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Dem go karry dia king go like wood wey wota float go.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hosea 10:7
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E get one vineyard wey dey near King Ahab palis for Jezrel and na Nabot get am.


But God angel tell Profet Elijah wey kom from Tishbe, “Get up! Go meet di messenjas wey Samaria king send kon tell dem, ‘Wetin make una won go ask Baal-Zebub wey bi Ekron god? Na bikos una tink sey Israel pipol nor get God?


For twenty years wey Uzzaya pikin, Jotam don dey rule for Judah, Elah pikin, Hoshea kon plan and kill King Pekah wey Remalaya born, den e take-ova as king.


Assyria king find out sey King Hoshea dey plan against am, bikos e don send message go meet King So for Egypt and e nor gri pay tax to Assyria king again. So Assyria king kon arrest and put am for prison.


Bethel pipol, dat na wetin go happen to una, bikos of di bad-bad tins wey una don do. Wen dat day don kom, dem go distroy Israel king.


Dis pipol go soon start to sey, “Wi nor get king, bikos wi nor dey fear God. But wetin king fit do for us sef?”


Dem go skata di juju house on-top di hill for Aven where Israel pipol for dey go woship am. Shuku-shuku and grass go grow kover dia altars. Di pipol go shaut koll di mountins sey, “Make yu kom hide us!” Dem go tell di hill, “Make yu kom kover us!”


Na mi vex give una kings and I still vex take dem komot.


Dem bi like wave for sea wey dey foam kom out. Dem bi like star wey nor dey stay one place and God don keep di place wey deep pass for darkness, dey wait dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ