Hosea 10:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 Israel pipol bi like yong melu wey dem train well before; dem dey ready to separate di korn from di grass. But I don make up my mind sey I go use rope tie dia fine neck kon make dem do hard work. I go make Judah and Israel pipol do strong-strong work. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |