3 So Hosea go marry one girl wey bi Diblaim pikin and en name na Gomer. Afta dem don born dia first pikin wey bi boy,
Adam sleep with Eve en wife and e get belle kon born boy, den e sey, “I don get boy just as di Oga God wont!” So e koll am, “Kain.”
Di senior one name na Oholah (wey bi Samaria) while di yonga one na Oholibah (wey bi Jerusalem). I marry dem two and dem born shidren for mi.