4 But si how e big rish, bikos Abraham (awa grand-grand papa wey evribody know) gi-am one out of evry ten tins wey e bring from war.
“Den I go turn yu to one strong kountry kon bless yu. Yor name go dey great and yu go get betta blessing.
Make all praiz bi di Most High God own, di one wey diliver yor enemies put for yor hand.” Abram kon give Melkizedek one out of evry ten tin wey e bring kom back from di war.
“My pipol, Nor bi true sey awa grand-grand papa, David don die since, dem beri am and en grave dey awa land till today?
And wetin dem rite for God word kon happen, “Abraham bilive wetin God tok and na dat one make am good for God eye, so God kon koll am, en friend.”