Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hibru 7:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Even doh Moses Law sey priest must kom from Levi family, dat kind priest nor fit make pesin dey pafet. So anoda priest like Melkizedek must kom and e nor bi like priest wey kom from Aaron family.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hibru 7:11
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I nor go trowey God grace; bikos if na wetin di law tok go make pesin good, den Christ die for nor-tin!


Na so e bi with us wen wi small; wi dey under di pawa wey dey kontrol dis world,


But naw wey una don know am (or abi make I sey God don know una), why una still dey follow all dis weak and yeye pawas? Una won bi dia slave again?


God make Christ to bi High Priest like Melkizedek.


God still sey, “Yu bi priest forever as Melkizedek bi.”


di place where Jesus don enter for us and don bikom High Priest forever, just as Melkizedek bi.


bikos dat time wen Abraham give one out of evry ten tins wey e bring from war to Melkizedek, dem neva born Levi, but Levi dey inside am.


Since dem don shange di rule to selet priest, di law must shange too.


Di pesin wey wi dey tok about, na awa Oga God wey kom from di tribe where nobody don ever serve as priest for altar before.


Dis matter klear well-well afta God selet anoda priest like Melkizedek.


but Jesus kon bi priest wen God sey, “I don swear and I nor go shange my mind sey yu go bi priest forever.”


If to sey di first kovenant good well-well, den wi nor for nid anoda one.


Wen all dis tins don ready, di priests dey enter di first room evriday go do dia work.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ