Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hibru 7:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 bikos dat time wen Abraham give one out of evry ten tins wey e bring from war to Melkizedek, dem neva born Levi, but Levi dey inside am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hibru 7:10
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den God tell am, “Na mi bi di God wey get pawa. Yu go dey fruitful and yor propaty go plenty! One nashon; even many nashon go kom from yu and kings go dey join yor shidren-shidren!


All Jakob main shidren wey follow am go Egypt, na sixty-six dem bi. (Jakob shidren wife dem nor dey join dis nomba.)


but yu nor go ever build am. Na yor own pikin go build my temple.’


God still sey, “Yu bi priest forever as Melkizedek bi.”


Even doh Moses Law sey priest must kom from Levi family, dat kind priest nor fit make pesin dey pafet. So anoda priest like Melkizedek must kom and e nor bi like priest wey kom from Aaron family.


Levi shidren wey bi priests, get pawa akordin to di law, to kollect one out of evry ten tins from dia own pipol, even doh di pipol demsef, na Abraham shidren too.


Levi shidren dey kollect one out of evry ten tins from pipol, but naw, wi go fit sey, wen Abraham give one out of evry ten to Melkizedek, Levi pay too,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ