Hibru 6:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English18 God nor dey lie! So di promise wey E make and ensef wey E take swear, na two tins wey nor go shange. Since wi don run go meet God make E guide us, e good make awa mind strong, so dat wi nor go fear as wi bilive en promise. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |